Wash Wash Lyrics & Tabs by eLDee

Wash Wash

guitar chords lyrics

eLDee

Album : UndeniablePlayStop

eldee the don, sarz on the beat, it's Trybe records, Oshe!
You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars.hehehe
VERSE 1:

3k BIS? {Na Wash}
they say dem don turn am to 1-5 {Na Wash}
20kobo for phonecall? {Na Wash}
contract line na sign say you dey ball? {Na Wash}
me? I dont go to the mainland {Na Wash}
I stay close to banana Island {Na Wash}
excuse me what is BRT {Na Wash}
when in the club i chill in VIP {Na Wash}
huh, Im going to feature wyclef {Na Wash}
jonathan dey pick my call himself {Na Wash}
ooooh jay-z too dey ping me jor {Na Wash}
i been dey follow messi play before {Na Wash}

jonathan dey pick my call himself {Na Wash}
ooooh jay-z too dey ping me jor {Na Wash}
i been dey follow messi play before {Na Wash}
see me, i only fly first class {Na Wash}
na me wey produce fimile for kas {Na Wash}
this my new gbedu na him sure pass {Na Wash}
ask my mom i came first in every class…in every class {Na Wash}
we dey wash
everybody's always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash
we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash
VERSE 2:
louis vuitton {Na Wash}
fendi gucci prada ferragamo {Na Wash}
she say her shoe na chris lobu-ton {Na Wash}
she say she no dey wear tailor lauren {Na Wash}
ive never eaten amala {Na Wash}
ive never tasted alomo or paraga {Na Wash}
Me? ive never taken okada {Na Wash}
ive never ever had pure water {Na Wash}
i only wear human hair o {Na Wash}
its from Dubai me i dont ever shop here o {Na Wash}
i have four blackberry handsets {Na Wash}
im goin to have my wedding in seychelles {Na Wash}
noo i dont kiss on the first date {Na Wash}
after clubbing i cant go to a guys place {Na Wash}
without make-up i still have a fine face {Na Wash}
im serious this is my first time nowwww {Na Wash}
we dey wash
everybody's always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash
we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash
VERSE 3:
Fashola is a close friend {Na Wash}
dem show my video for CNN {Na Wash}
o boy see as i dey pop rose {Na Wash}
im a friend of aliko dangote {Na Wash}
i no dye wear one shoe twice {Na Wash}
when i dye shop i no dye ask for price {Na Wash}
i only basmati rice {Na Wash}
barack obama dey call me for advice {Na Wash}
U see the lord sent me to you {Na Wash}
it is well just sow a seed or two {Na Wash}
the more you sow the more you reap {Na Wash}
do more my guy dont be cheap {Na Wash}
im a youth too i share your plight {Na Wash}
thats why i'm here to fight for your right {Na Wash}
vote for me and i will give you light {Na Wash}
after we win everything will be alright... Alllright!!!
we dey wash
everybody's always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash
we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0074 sec