Port Harcourt Boy (feat. Knowledge) Lyrics & Tabs by Slim Burna

Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)

guitar chords lyrics

Slim Burna

Album : I'm On Fire (Mixtape) pop PlayStop

Omi me mie, omi me mie eh (x2)
(Chorus)
me I be Nigerian

I be South South boy eh
me I be Nigerian
I be Port Harcourt boy eh
Bad boys making moves like a magician
always on their hustle like a tactician
see the streets, me I say you be average man
one blood, one nation, African eh.
in every corner, boys deh smoke dope
too much fighting, boys deh stab
boys dey cut throat
watch wetin' you dey talk
cause dem fi tie you rope

boys dey cut throat
watch wetin' you dey talk
cause dem fi tie you rope
cause this community we dey
we no get hope eh
cause di streets wey we dey
kidnapping and killings dey happen everyday
corruption and cheating dey run through their veins
the kind gun dem dey carry
I say na main eh
But these streets wey we dey
like every night we dey pop champagne
bear, alamo and even rose'
too much money I say we dey troway ye
Owe! Ikwerre meka o!! dierli(x2)
(Chorus)
Borokiri to Mile 1
blue and white buses I dey hail, carry on
na oil money we dey spend
we dey deal with drums
bolle and fish
now u know we're I from
Na D Line boy wey I be
I dey hail all d hustlers 4 Garrison
Diobu, Waterlines, Rumuola, Artillery
GRA, Elekahia, Rumuokurushi,
(abobby, wida na?)
cause the streets wey we dey
kidnapping and killings dey happen everyday
corruption and cheating dey run through their veins
the kind gun dem dey carry
I say na main eh
but these streets wey we dey
like every night we dey pop champagne
bear, alamo and even rose'
too much money I say we dey troway ye
Ahh kalabari eh, ye ye eh (Ibote)(x2).
(Chorus)
Gone are those crisis and killing
political warfare, what a pollution
that was affecting the life that we living
it's beautiful what we turned the city to
no more criminals, now we living cool
and it feels more original
and errybody on the struggle
keep your hustle tight
forget the struggles and worries
always be humble aight
and God knows there ain't gonna be any helter skelter
am so proud to be a son from the niger-delta
Ogoni! Bia khana khana eh! I ga heh!(2x)
(Chorus)
Abobby
wetin dey?
wida na?
O boy, I just pin.
wetin dey happen na
O boy I just pin
O boy I just chill
I jus chill
you don see am so na
Eheh
O boy we just dey that way o (eheh)
Jolly dey happen o
You no go join us?
O boy no worry, we go still see
O boy make we reach chew something na
O boy bone dat thing
O boy at all at all na him bad pass
Caman pochichon.

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0038 sec