Holy (skit) Lyrics & Tabs by 2Face Idibia

Holy (skit)

guitar chords lyrics

2Face Idibia

Album : Face 2 Face nigeria PlayStop

Hey, uuh
Some people be acting like they
know it all

Hey, ooh
Some people be acting like they
know it all
Hey, ooh, ai
Some people be acting like they
know it all
Ooh
Verse 1
See, see
See this type of thing wey we dey
feel
Before you know, you don the world

See this type of thing wey we dey
feel
Before you know, you don the world
dey start to go small
I no go lie
We feel these things for real
Some people no believe am ma epain
them, man don fall
It's reality and you will see
That it pays nobody
To be feeling that they know it
all
Try to visualize what I feel
And I bet that you will see would
be a picture of a garden wall
If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you know, you go dey for
six feet under the ground
Ooh ah
Chorus
Some be acting that they know
it all
But everybody knows that people
rise and fall
Some rise up again just to stand
up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because
you no go fit do all
So if you criticize me, come smoke
small
Cos you no holy pass, my brother
U no holy pass, my sister
Verse 2
Hmm, some people when they see
a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining turn into
shouting
Anytime they see a wrong thing
They continue shouting
Until the shouting turn into
traditional shouting
Make them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make the pressure
to start to set in
Make them feel like outcasting
The society them live in
Because they lose them sense
of belonging
But they would try to push am more
Try to open every door
When negativity doesn't make
it certain
So when them try to stop the complaining
and the shouting
Them no go fit because eno be spiritual
something
People take advantage of the
dream
Because them realizing
Say this people lost them spirit
of fighting
So them start to use them head
Use am like dustbin
All the problem of the nation
Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like
Amistad
Oya, I know say you seen the making
And them start to do almost anything
for almost nothing
Cos them same people they need
some fighting
But the scavengers would bring
them all
They will push them to the floor
And to collect all the people
them belonging
But like a goat that has pushed
to the wall
We already ready start to do the
bad thing
So we a go run them down
We a go chase them outta wey town
I sabi, we go gun down them
Before them go know, them go dey
for six feet under the ground

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0056 sec