Chocolate Remix Lyrics & Tabs by Dr Sid feat. Sarkodie, Iceprince Zamani, E.L & Lynxxx

Chocolate Remix

guitar chords lyrics

Dr Sid feat. Sarkodie, Iceprince Zamani, E.L & Lynxxx

Album : Siduction (Deluxe Edition)PlayStop

Sarkodie)
Mavin
Ahh

What else
You know what time it is
You know say money no be problem
Up in the bum with it
T Feeling me flow
Feeling me swag and me energy
Weh na Dr SID abi u see the chemistry
See the gold on wa wrist
Okay hold up lemme see
Somebody set me free
Chocolate nigga
I dey carry the beat

Somebody set me free
Chocolate nigga
I dey carry the beat
No matter wetin be the case
feel say me I dey craze
Money no be my issue
So baby gemme my space
What else
Tell my boy be that
Don jazzy
Your beat I dey massacre like kebab
Naija
Number one demand
I dey rap too much
I for go rehab
(IcePrince)
Yeah.huh…see
A lot of rumors dey circulate
But I'm a real G
You know how I operate
And how your body moves slow when you coordinate
So we can both fly if you cooperate
I be the topic
And I hang with the bestest
Got class
I aint even got masters
Them other boys cheaper than Aspen
The way you move your body
Ama spring you like pasta
(Dr Sid)
You are the bomb
Girl and I wanna detonate
But you are my woman
That's the way I decorate
Hey
See them dey feeling your figure 8
Bad girl make you come make I regulate
Hey
No need to perambulate
In the dark that you know you go illuminate
When the boys come my fee go eliminate
All day all day long we go shhhh …eh
(Dr Sid)
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that am sweet like a chocolate
And now you want to dey chopulate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
And I go make you dey modulate
Make you dey modulate
It's true that am sweet like a chocolate
Chocolate
It's true…true
Chocolate
Chocolate
Make you dey modulate
It's true…chocolate
Chocolate
It's true that am sweet like a chocolate
(EL)
I know you love your strawberry and vanilla.eh
And I know you love your honey cream pie with your chocolate cherry and your ginger.eh
My sweet Cinderella
Party be the chocolate
E dey give you the fever…eh
Cause I know say none of them dey make you dey kolo
The way you licking on your finger
He be E to the L on the feature
So tell me what it's gonna be tonight girl
Don't be shy
Baby come and take a bite girl
I bet you never had this feeling in your life girl
Oh na na na na na
Oh na na na na na
So tell me what its gonna be tonight girl
You know the dope rapper gonna keep you tight girl
And I know you gat a chocolate surprise girl
Oh na na na na na na
Come on
Am a busy man
But not today
Baby we can get jiggy
We never stop the play
You know its crazy
When EL and the doctor dey
You don't know what you gon get
Like a box of chocolate
Am a busy man
But not today
Baby we can get jiggy
We never stop the play
You know its crazy
When EL and the doctor dey
You don't know what you gon get
Like a box of chocolate
(Dr Sid)
Eh…No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that am sweet like a chocolate…eh
And now you want to dey chopulate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
Its true that am sweet like a chocolate
Hey
And now you want to dey double it
(Lynxxx)
You know
I dey tell you
She wants chocolate no calories
How about some nuts
With no allergies
How about ********
We can knock down
You freaking dog fantasies
No jokes mehn
Am dope mehn
Pepsi. no coke mehn
Nwa yeoma
Eze okwu
No soap mine
They try to bungee jump with no ropes mehn
I try to buy your heart
So what's the cost thing
With a body so bad like Joseline
Gorilla love scene
imma leave her wild
imma put her out sweet…Pacquiao
this nigga
Guaranteed to be the best she had
I make her bend over while she ******
Osborne
(Dr Sid)
Ama make you get loose
Omo I get screw driver
My fine boy packaging
See e no get rival
Them dey dobale for me
At the point of arrival
Them dey gbadun my p
Them dey put up them lighter

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0082 sec